Burna Boy
Página inicial > B > Burna Boy > 28 Grams

28 Grams

Burna Boy

No Sign Of Weakness


(Ganja)
For morning I (Ganja) , for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja)
for evening I (Ganja) , I love the (Ganja)

Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos
(Ọmọ iya mi gbo mi dada)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

(Ganja)
Just give me (Ganja) , original (Ganja)
I grow the (Ganja) , I tie the (Ganja) , I light my (Ganja)
I need thе (Ganja) , prescribe the (Ganja) , mеdicinal (Ganja)
For morning I (Ganja)
for evening I (Ganja) , I love the (Ganja) , ah

Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

(Ganja)
Just give me (Ganja) , original (Ganja)
I grow the (Ganja) , I tie the (Ganja) , I light my (Ganja)
I need the (Ganja) , prescribe the (Ganja) , medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja) , for evening I (Ganja)
I love the (Ganja) , ah

What is that stench?
Compositores: Burna Boy, Niphkeys, G.A.L.A.X.Y (ATL), Geron Woodruffe & Marlon Asher

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Burna Boy no Vagalume.FM
ESTAÇÕES